lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

No Face (no Case) - Jovi blaq Lyrics


By: Admin | Artist: J jovi blaq | Published: 2024-29-09T18:20:28:00+07:00
No Face (no Case) - Jovi blaq LyricsLirikku.ID - No Face (no Case) - Jovi blaq Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "No Face (no Case) - Jovi blaq Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton J jovi blaq. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak No Face (no Case) - Jovi blaq Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

hmm hmmm hmmmm
oh nana eh (oh nana eh)

e dey clear, i know
be like you wan go
this love sef don change to play
tell me wetin dey happen again
no funds no love
wetin dey your mind
make you just explain
wetin she do?
me sef i swear i tire walahi

no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay

no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
shey this love make you dey para
tell me back to sender
i no get today, no mean say
i no go get ajeh
no funds no love
wetin dey your mind
make you just explain
wetin she do?
me sef i swear i tire walahi

no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay

no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay

no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
oh nana eh (oh nana eh)
v the mixer


Saksikan Video No Face (no Case) - Jovi blaq Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...