![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu M and K - Na Secret
m & k
na secret
[verse 1:]
we wan discuss right now e good make we understand
nor be today we begin hear them say, them say
we wan discuss right now e good make we understand
nor be today we begin hear them say, them say
you know how things be (before we con be friends)
you na sample woman me na just simple man
you and me still dey learn (before we con be friends)
later we still land cuz e don tay wey we start am
[chorus:]
(na secret oh)
even your boyfriend even my girlfriend
including other friends from a far distance
nor even know wetin dey
(na secret oh)
even your boyfriend even my girlfriend
including other friends from a far distance
nor even know wetin dey
(na secret oh)
make we nor let this job just go down like this
make you self still just understand the real thing
(na secret oh)
make we nor let this job just go down like this
make you self still just understand the real thing
[refrain:]
this thing nor be do or die forget all those argument
for the whole enviroment e nor really matter
nor forget all those love letters
nor try to pretend later
[verse 2:]
hope you still dey remember when you dey lonely
when him nor dey around to keep you company
hope you still dey remember when you dey lonely
when him nor dey around to keep you company
you know say i dey sneak (enter your flat every day)
na you first complain say e nor good every day
but christian brother don dey (enter your flat every day)
make we nor end am like that make yawa nor gas
repeat [chorus:]
repeat [refrain:]
[hook:]
na secret oh
na secret oh
na secret oh
na secret oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu síntese – tudo que você podia ser
- lirik lagu yoka – game over
- lirik lagu novelo – stanza mij
- lirik lagu damaged savage – leader
- lirik lagu gnr – reis do roque
- lirik lagu supergaande & rugged – zieke geest
- lirik lagu cheat codes & daniel blume – who’s got your love (mike williams remix)
- lirik lagu ykn slatt – slatt
- lirik lagu xia-dawn – welcome back
- lirik lagu ceci matos – pull me in (remind me)