![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Gmgbaby - Ransom
yeahhhhh
where dah your friend make she carry face come front
i beg her make she come back
i wan make she come back
i beg her make she come back
why you choose to leave me when i feel this kinda way
now i know you never loved me you was all i had
you told me that no matter what that we go always dey
and now your friends dun want me back in your life
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
make i fight anybody wey dey think sey i no be for you
let me see that person wey wan talk sey you no be for me
duro duro malooo
duro temi o baby
duro duro malo
teleymi kalo jaye
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu polo65 & 65goonz - bauchweh
- lirik lagu chaptermillion - grape
- lirik lagu raquel cole - space between us
- lirik lagu dj pv - tua graça
- lirik lagu janine teñoso - paano
- lirik lagu malu trevejo - untitled 2
- lirik lagu reiche söhne - iphone 3g
- lirik lagu dennis lloyd - changes
- lirik lagu leon lovelock - higheste im club
- lirik lagu içyüz - hiphop sizi kötü adamın gazabından korusun